Music: E GO BETTER | @ Finayon


Naija   go  Beta
This is my song
Naija go beta
Koman si ibomiran
Naija go beta
Mase gbo telegan
Our land is full of honey

Brother were you dey go
no be small thing o
Were you think say
You ll make do
e fit no happen o
Make we all come back home 
Make we come make do
No matter were you go
You must come back home

From north to the south
Dj play my song
from the East to the west.
Let the music play on

There s no time to give up Tis time to brace up
Even when things go wrong
That is the time to be strong. 

Why e be say
una dey think say
Nigeria
No go beta again eh
Make we come together as one
to lift Nigeria together as one
Eh eh
e glo like glo
e go start to dey blow like blow
Make we try not to Underate
So we go start to dey elevate eh

RAP
Mo tilo
Moti bo2×
Mori wipe 
Ajo odabi ile eh
Naija go beta ooo
Motilo motibo2x
Mori wipe 
Ajo odabi ile eh eh
Naija don beta oo

Post a Comment

0 Comments