[Music + Lyrics] Jlyricz – Bet On You


Nigerian singer-songwriter Jlyricz who has been on a prolific run in 2024 releases his 5th single of the year; Bet On You. Bet On You is a smooth groovy Christian Afropop song inspired by 1 Peter 5:6-7. The song talks about total dependence on God & casting all our cares on Him and being ready to lose everything without if He is not a part of it.

The song was written and composed by Jlyricz while budding hitmaker Spice Kay produced it and long term Jlyricz collaborator engineered the beautiful tune. Jlyricz says he has a couple of projects for the year and details will be revealed in due course.


 



[Lyrics]

I don put all of my bets on you on you
I don put all of my eggs on you on you
I no mind if I go lose
Everything wey dey my view
And if dem ask me to choose
I will always go choose you

March am march am march am march am
Every other day I put my bets on you
Every other day every other day na na
Every other day I put my eggs on you
I put my eggs on you my eggs on you
March am march am march am march am
Every other day I put my bets on you
Shout am shout am shout am shout am
Every other day I put my eggs on you

Shey na me be dis
Wey been dey down
When my world was upside down
I no fit believe
How my life turned
From the dark times into the light
Everybody wey dey look down on me
All of them dey look up now
All the things wey been dey stop me
My God don turn around

Everybody come around
Let me tell you all about
My God wey dey do good every other time
Everybody come around
Let me tell you all about
My God wey dey do good every other time

You know my story
You know my journey
You know I no fit do without my Daddy
You know my story
You know my journey
You know I no fit do without my Father

I don put all of my bets on you on you
I don put all of my eggs on you on you
I no mind if I go lose
Everything wey dey my view
And if dem ask me to choose
I will always go choose you

March am march am march am march am
Every other day I put my bets on you
Every other day every other day na na
Every other day I put my eggs on you
I put my eggs on you my eggs on you
March am march am march am march am
Every other day I put my bets on you
Shout am shout am shout am shout am
Every other day I put my eggs on you
 
- - - - - - - - - - - - - - - - - - - - - - - - - - - - - - - -- - - - - - - - -
Promote your music /videos with us @kgospelmusic
 
OUR PROMO FEATURES INCLUDE:
🔸Your song gets featured on over 10 multiple music websites
🔸30-45sec Kgospelmusic Reels Video Lyrics Caption for (Instagram & TikTok)
🔸Repost on our social handles

We would love to work with you and to get started
Kindly send us a DM or call us at +2348068724282 for our promotion checklist
 
Previous Post Next Post